[Lyrics] Lyta - Real Me


 Whoa whoa whoa

Whoa whoa whoa, ah-ah, ah

Whoa, ah-ah, ah

I no when the man

Oh oh, ooh

(For my yard)

[Checkout] Lyta - Real Me (Video)

(Ma pa gba po my yard)

(Sho ma ya)

Everything I do, blessings up and down

See my life don change from now

I'm the hottest boy in town

Gone are those days when man been dey frown

Brother, I don't understand

Why you wan mix my water with sand

T'eba somi mo'le, mo ma ja

[Checkout] Lyta - Real Me (Video)

Wonle, wonle, sheri won, won ma ba

Nothing bad mind fit do wey fit comot joy for my life

Na God dey bless the boy

Multiple blessings fall for my yard

On low key, mon j'aye mi oh

Please, don't kill my vibe

Na serious matter for this place

I'm singing this song from my heart

[Checkout] Lyta - Real Me (Video)

(Ma pa gba Po my yard, for my yard)

(Ma pa gba Po my yard, Sho ma ya)

(Ma pa gba Po my yard, for my yard)

(Ma pa gba Po my yard Sho ma ya)

[Checkout] Lyta - Real Me (Video)

I thought you mean me well (well)

But, ee no show for your eyes oh

You for put me inside well

If I give you the chance oh (If I give you the chance oh)

I thought you mean me well (well)

But, ee no show for your eyes oh, ah

If I give you the chance oh

Plenty blessings for mi yard (plenty blessings for mi yard)

[Checkout] Lyta - Real Me (Video)

Blessings for mi yard (yard oh)

Me and my guys just dey shine

Na everyday we dey fly (higher)

Nothing bad mind fit do wey fit comot joy for my life

Na God dey bless the boy

Multiple blessings fall for my yard

On low key, mon j'aye mi oh

Please, don't kill my vibe

[Checkout] Lyta - Real Me (Video)

Na serious matter for this place

I'm singing this song from my heart

[Checkout] Lyta - Real Me (Video)

(Ma pa gba Po my yard, for my yard)

(Ma pa gba Po my yard, Sho ma ya)

(Ma pa gba Po my yard, for my yard)

(Ma pa gba Po my yard Sho ma ya)


[Lyrics] Lyta - Rafat (EP)


1. Testimony


2. Different Conversation Live 4


3. Real Me 


4. Sober


5. Instead


6. Ronaldo


7. Highest

Comments