Omo make I yarn you well
The level wey you carry for road you don do well
You don Dey feel Alright
(ahhh)
You don Dey feel Alright
Fimi le
Omotodun ma lo fimile
Emini baba won confirm Ibile
You already know wassup baby shile
Kin gbeyin wole
Badman lover wey they move like Makaveli
When the girl see me dem dey whine well well
When I give you good good you go feel it in your belly
Kini yi o dun
Ee fit give you Jedi Jedi
Shey you ready (ahhh)
Work it, work it oo
You gat it and I want it oo
Your back big I can spot it oo
Put it all on me no go let me Jonze
Love me baby oo
Make I no shutdown ee oo
I’m so damn ready oo
Love me baby oo
Love me baby oo
Make I no shutdown ee oo
I’m so damn ready oo
Love me baby oo
I go do anything for your custody
Omo if you be course you're a must study
See i don’t even care if you cost money
Omo fire on leave me breathless oo
ye
Make we join body
Omo if you be course you're a must study
See I don’t even care if you cost money
Omo make I yarn you well
The level wey you carry for road you don do well
Omo make I yarn you well
The body wey you carry for road ee don do well
Woman you leave me breathless
Me say me can’t breath again oo
Me no know what me fit do again
Woman you leave me breathless
Me say me can’t breath again oo
Ahh Me can’t breath again
That’s why me I suffer
You no see say I suffer to make you my lover
Me no care what it takes my girl
Me no bother
Me say others fit go bother but waah
Omo na goodi love to the don dada
Gbim
Love me baby oo
Make I no shutdown well ee oo
I’m so damn ready oo
Love me baby oo
Love me baby oo
Make I no shutdown well ee oo
I’m so damn ready oo
Love me baby oo
I go do anytime for your custody
Omo if you be course you're a must study
See I don’t even care if you cost money
Omo fire on leave me breathless oo
ye
Make we join body
Omo if you be course you're a must study
See I don’t even care if you cost money
Omo fire on leave me breathless oo
Omo make I yarn you well
The level wey you carry for road you don do well
Omo make I yarn you well
The body wey you carry for road ee don do well
I just want to say
Mr S to the K
You’ve been so good to us ladies
And from the bottom of my heart
I love you
[Lyrics] Skales - Sweet Distractions (ALBUM)
2. Player Days
4. Say You Bad
5. Kpakurukpa
7. Selese
8. Huge
10. This Your Body
12. Katapot
13. Rosa
14. As Always
Comments
Post a Comment