[Lyrics] Skales feat. Rotimi - Rosa


 Baby baby eh (Mr Skales on a mission dem dey)

Rosa, Rosanna why you do me so, shey you want to koba, koba me why you do me so oya baby 

Rosa, Rosanna why you do me so, shey you want to koba, koba me why you do me so oya baby

Deh deh, deh deh, which one you dey dey me I want to know wetin dey dey, which one you dey

Oya baby deh deh, deh deh, which one you dey dey me I want to know wetin dey dey, which one you dey, huh

Why you do me bad, why you do me bad, you make my heart dey skip when you turn Jimmy Jatt, girl you know you bad, girl you know you

bad, you got the kind of thing wey fit make a nigga mad, oh baby I’m helpless you’re driving me crazy you’re reckless yeah I got to fasting my seat belt, you are driving me crazy you are

reckless yea

Rosa, Rosanna why you do me so, shey you want to koba, koba me why you do me so oya baby oya baby

Deh deh, deh deh, which one you dey dey me I want to know wetin dey dey, which one you dey

Girl Of dreams some nights, wish you could turn to a nightmare, hate that you don’t think twice

and when you mad you no fight fair

you’re heartless when you want to, you ain’t the girl that I once knew, I know it’s fire that I’m playing with, you’re too hot but I’m loving it, Oh baby I’m helpless (eh), you’re driving me crazy, you’re reckless eh, I got to fasting my seat belt (hey), you’re driving me crazy you’re reckless eh

Rosa, Rosanna why you do me so, shey you want to coba, coba me why you do me so oya baby

Deh deh, deh deh, which one you dey dey me I want to know wetin dey dey, which one you dey

Oya baby deh deh, deh deh, which one you dey dey, me I want to know wetin dey dey, which one you dey, 

oo oo

aa aa

oo oo ah

aa aa

[Lyrics] Skales - Sweet Distractions (ALBUM)


1. Hope, Freedom and Love 


2. Player Days 


3. Pants on Fire 


4. Say You Bad 


5. Kpakurukpa 


6. I Dey Miss You 


7. Selese 


8. Huge 


9. N2s (Nobody to Somebody) 


10. This Your Body 


11. Leave Me Breathless 


12. Katapot 


13. Rosa 


14. As Always

Comments