Kasa Kasala don burst
Abero don burst
Were enter church
Wetin man go chop oo ye
Wetin man fe chop oo ahhh
Kamala for pot I dey for your love
As ee start one first
Wetin monkey fit talk oo ye
Wetin i go talk oo aa
I like the thing I see
You're like the cake iceing
You are the best for me
Oooooo spark it up
Oooooo fire
(Kamala for pot I dey for your love
As ee start one first Wetin monkey fit talk oo ye
Wetin i go talk oo aa)
Oooooo spark it up
Oooooo fire
Boy you know you're the suace (where the fire dey)
When I put it down you go moss (Je ka lo ele)
And you know I give you rest in mind the kind of love Wey i bring no be force
And I go love many many place you dey go
O Me o kin je o ra ra with the many place I go
You know I bring fire
Fire fire
Shay you don tire tire tire
I go give you till you maya maya maya
I know you like the way I back it up
Oh no no no
Oooooo spark it up
Oooooo fire
(Kamala for pot I dey for your love
As ee start one first
Wetin monkey fit talk oo ye
Wetin i go talk oo aa)
Oooooo spark it up
Oooooo fire
I like the thing I see
You're like the cake iceing
You are the best for me
Sha ma jo
Hmm
Oh no no no
Oooooo spark it up
Oooooo fire
(Kamala for pot I dey for your love
As ee start one first
Wetin monkey fit talk oo ye
Wetin i go talk oo aa)
Oooooo spark it up
Oooooo fire

Comments
Post a Comment