I want to spoil you with love
With ee many things involve
I no go let you loose guard oo
I want to spoil you with love
With ee many things involve
I no go let you loose guard oo
Malo Malo Malo gba ooo
Shay you won know
Malo Malo Malo gba ooo
How ee dey do me
Malo Malo Malo gba ooo
How ee dey go
Malo Malo Malo gba ooo
Baby don't screw me
Malo Malo Malo gba ooo
Baby don't goooo
Baby you no no how ee dey do me
Girlie go slow
I want to spoil you with love
With ee many things involve
I no go let you loose guard oo
I want to spoil you with love
With ee many things involve
I no go let you loose guard oo
You be the girl of my dream
I fit to buy anything
I'll be your baby never be a deceiver
I fit to cry you a river
You like to you to dey treat ee me like that like that
Me no dey like am like am
Give me my life back life back
And all the things I no fit do
Na hin I go do
Everything wey dem no fit do
Na hin I go do for you
Na hin I go do for you for you for you
You no fit to denial
Say this love put you for cloud 9
Make me and you just dey align
Things don happen here overnight
I want to spoil you with love
With ee many things involve
I no go let you loose guard oo
I want to spoil you with love
With ee many things involve
I no go let you loose guard oo
I want to spoil you with love
With ee many things involve
I no go let you loose guard oo
I want to spoil you with love
With ee many things involve
I no go let you loose guard oo
Malo Malo Malo gba ooo
Shay you won know
Malo Malo Malo gba ooo
How ee dey do me
Malo Malo Malo gba ooo
How ee dey go
Malo Malo Malo gba ooo
Baby don't screw me
Malo Malo Malo gba ooo
Baby don't goooo
Baby you no no how ee dey do me
Girlie go slow
I want to spoil you with love
With ee many things involve
I no go let you loose guard oo
I want to spoil you with love
With ee many things involve
I no go let you loose guard oo

Comments
Post a Comment