[Lyrics] Victony feat. Omah Lay & Tempoe - Soweto (Remix)[Lyrics] Victony feat. Omah Lay & Tempoe - Soweto (Remix)


Call all your brokoto

No go dey slogodo oh

Body dey draw me like ogbono oh

Body Dey rise ee my tonono oh

I say call all your brokoto no go dey slogodo oh

Girlie dey burst ee my bololo oh

Girl make I salute your commodore oh

Girl if you Balanciego

I give you paper

Oh no go do me Diego, my Maradona

Girl if I lap your soweto, na Maphorisa

Girlie your back ee be tornado

And I go follow your craze go

Craze go

Tunde don dey craze oh

Ehhh for your waist oh

And I go pay for your lace oh

I go dey for your ways oh

Tunde don dey craze oh

Ehhh for your waist oh

And I go pay for your lace oh

I go dey for your ways oh

Whine your waist Tomiwa

Igbodare Chidera

Aboki babe Mutumina

If she get ee yansh, I go carry am

Let me check your arеa, wetin dey your cylinder

20KG еach one, when I fill the gas I go carry am

But something must to kill a man, A man must die

People wey kill Jesus Christ, Common Soldiers

Your Aba, Onitsha and Iweka, I wan go there

Cause whenever I look in your eyes, nothing I see inside than your yansh

My village people hating, hating your waist, they can't tolerate it

My girlie no dey mercy, mercy for wetin

Your type ee no plenty

Girl if you balance

 

Comments