Mama said
You don’t need no interception
You are perfect
Because of your imperfection
Anywhere any direction
Wey you go say
Never beg for no affection
Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song
Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
Ee look my life and gimme two chance
And as omo ogbon mo ride won
But still I no too gas
I no dey go to church but I no do jazz
Now you see I’m living good life
Cos many many things
Many many things
I know say I small but my eyes don see
Many many things
Many many things
Be like I cross seven mountains and seven seas
I still dey insist oga I no dey resist
Me I don hustle now the cash no contain my Jeans
But no be so ee be yesterday
No be so ee be yesterday
Life go teach you pass professor
On the road so no ask me where I learned from
Always moving with precaution
Mehn I swear say you no fit catch me for junction
Ever since I dropped my first song Me I know say
The next one go be the best one
Kemi gan to domo tan so
Make my eye too see melo ni mo fe so
Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
Ee look my life and gimme two chance
And as omo ogbon mo ride won
But still I no too gas
I no dey go to Church but I no do jazz
Now you see I’m living good life
Cos many many things
Many many things
I know say I small but my eyes don see
Many many things
Many many things
Be like I cross seven mountains and seven seas
I still dey insist oga I no dey resist
Me I don hustle now the cash no contain my Jeans
But no be so ee be yesterday
No be so ee be yesterday
You don’t need no interception
You are perfect
Because of your imperfection
Anywhere any direction
Wey you go say
Never beg for no affection
Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song
Comments
Post a Comment