[Lyrics] Davido - Away

 

Away oh
I'm on my way oh
Lati jaiye oh

I know they want to see me fall (Hmm)
But I dey stand fit I no dey fall oh (Hmm)
Wọn kpe mi ọmọ baba'lowo
If you don't know make you ask adugbo (Adugbo)
Gbẹdu dey body, I've been doing this, ee don tey oh
Ibanujẹ o, ko ma se wa sọdọ wa, rara
Whatever you do, hope say you dey make the raba
I no get time for wahala
I dey Ibiza
Away oh
I'm on my way oh (Yeah I'm on my way)
Lati jaiye oh
L'alẹ Friday oh (Ibiza)
Ṣe'wọ mọ way oh (Uh-uh)
I'm on my way oh
Lati jaiye oh
L'alẹ Friday oh (Ahn-ahn)
Fifty-fifty we go share am I no like ojoro
Ee no get as you go do am I go know your kọrọ
I get ee ọpọlọ, even when I shayo
Maa f'ẹsọ jaiye, maa da mi duro (Damiduro)
Gbẹdu dey body, I've been doing this ee don tey oh
Ibanujẹ o, ko ma ṣe wa sọdọ wa, rara
Whatever you do, hope say you dey make the raba
I no get time for wahala
I dey Ibiza
Away oh
I'm on my way oh (Yeah I'm on my way)
Lati jaiye oh
L'alẹ Friday oh (Ibiza)
Ṣe'wọ mọ way oh (Uh-uh)
I'm on my way oh
Lati jaiye oh
L'alẹ Friday oh (Ibiza)
Away oh (Away)
I'm on my way oh (Yeah I'm on my way)
Lati jaiye oh (Jaiye)
L'alẹ Friday oh (Ibiza)
Ṣe'wọ mọ way oh (Wo-wo)
I'm on my way oh (My way)
Lati jaiye oh
L'alẹ Friday oh (Ahn-ahn)
Fifty-fifty we go share am I no like ojoro

[Lyrics] Davido - Timeless (Album)



2. Feel




6. BOP


8. Away 


10. Kante






16. LCND


Comments