[Lyrics] Tekno - Freetown


What goes up must come down

When I dey vex dey calm down

Sierra Leone is a freetown

But the people no dey see jam

So me go down to Lagos city

Giant of Africa wey no get constant electricity

Say me go in the street too many people i dey pity

3 years old for road Dem dey beg money,

highway no be for small pikin

For long we go pray make ee better

How many times we go pray make ee better

Since mama born me my people dey pray make ee better

Offer and tithe, everyday them dey pay, say make ee better

I go talk my own with my melody

Me no care if no one care for me

Who I fit help I go give money

Na the kind thing wey dey ginger me

I know me no fit help everybody

But anywhere I go they must se lo in

Some dey wey dey argue who get money

But no better hospital wey dey for street

Instablog na him television

We no fit post our politician

Election na selection

Omo get him position

What goes up must come down

When I dey vex I dey calm down

Sierra Leone is a freetown

But the people no dey see jam 

So me go down to Lagos city

Giant of Africa wey no get constant electricity

Say me go to the street too many people I dey pity

3 years old for road dey beg money,

highway no be for small pikin

For long we go pray make ee better

How many times we fo pray make ee better

Since mama born me my people dey pray make ee better

Offer and tithe, everyday them dey pay, say make ee better

(say make ee, say make ee better)

Tell me where i wan begin

Hunger wan kill person pikin

John Baptist 1919, Still be like this in 2020

(Dunno) How things dey go like this

(Tell me) How the road bad like this

Fuel scarcity for country wey get everything ee need to dey very fucking

What goes up must come down

Food ee no dey

Light ee no dey

Water no dey

Work ee no pay

How my people go dey

How una dey

 

Comments