Shey Jeje we no go get issue
Shey Jeje we no dey get issue
Shey Jeje we no go get issue
Shey Jeje we no dey get issue
hmm ahh
You wey dey make money and you no dey show your people love
(See my brother you be broke ass nigga)
You wey dey make money and you no dey show your woman love
You be player, eyan bundesliga
Bo hun e
Kora benz
Kora Porsche
Kora vela
To ba lowo lo wo
Make you do boys better
Bo hun e
To lo club
Gbe omo meji
Cinderella
To ba lowo lo wo
Make you do boys better
Oga mi sir, Oga mi sir
Oga mi sir, Oga mi sir
Oga mi sir, Oga mi sir
Oga mi sir, Oga mi sir
Oga mi sir, Oga mi sir
Oga mi sir, Oga mi sir
Oga mi sir, Oga mi sir
Oga mi sir, Oga mi sir
No be everytime you give (Normally)
But if ee dey make you try givе
Because Bible said, love your nеighbour as yourself
But not more than yourself
So no do pass yourself Sugbo
But wey get wey no carry your guys along
(Moni gbagbo pe oshi maa set fun awon na)
And you wey shenk your niggas ofin won gaso
(Moni gbagbo pe oshi maa set ni gba kan)
Bo hun e
Kora benz
Kora Porsche
Kora vela
To ba lowo lo wo
Make you do boys better
Bo hun e
To lo club
Gbe omo meji
Cinderella
To ba lowo lo wo
Make you do boys better
Oga mi sir, Oga mi sir
Oga mi sir, Oga mi sir
Oga mi sir, Oga mi sir
Oga mi sir, Oga mi sir
Oga mi sir, Oga mi sir
Oga mi sir, Oga mi sir
Oga mi sir, Oga mi sir
Oga mi sir, Oga mi sir
Shey Jeje make we no get issue
Shey Jeje make you no get issue
Shey Jeje make we no get issue
Shey Jeje make you no get issue

Comments
Post a Comment