Kill person for there
.......
Music video;
Na so dem dey do
(Oh no no no)
Pack everybody like ee sardine
We dey gallivant up and down
Forget say body no be machine
(Body no be machine)
All the tax wey we generate
(Oh no no)
Why the cash no dey circulate
And when we start to calculate
Everybody come dey agitate
Ojota, O wa
Owa oo
Owa
Agege, O wa
Owa oo
Owa
Ojota, O wa
Owa oo
Owa
Agege, O wa
Owa oo
Owa
Give me mineral
Pass me the Gala
Hustle critical we no fit retire
O jo cinema
Ee don turn wahala
Many animal dey put on Agbada
I get medicine, wey dey cure anything
Ee dey cure poverty
Bring prosperity
Many things
Many things
Everyday, we dey see many things
Because
It’s a critical reaction
My country no get formation
Oloun
For your information
Population dey for prostitution
I say dem mama dem papa
Dem dey cry (Oh no)
Dem no know how pikin dey kpai
Money no dey he dey drink kai-kai
Kai, haba baba na
Ojota, O wa
Owa oo
Owa
Agege, O wa
Owa oo
Owa
Ojota, O wa
Owa oo
Owa
Agege, O wa
Owa oo
Owa
Give me mineral
Pass me the Gala
See I know Sikira
She don hustle tire
The way she dey work, suppose wear designer
But she no be baller she no know Dybala
I talk my own
I don dey go
Conductor own
He Stop for road oo
You get money
You chop alone
Ee run belle
You purge alone oo
Why you no give me change I para
Dem dey do us ojoro oo
I curse the driver I tell conductor say waka
Dem dey do us ojoro oo
Stop the motor I need to come down I tire
Dem dey do us ojoro oo
Patapata everything scatter
We dey face wahala
Dem dey do us ojoro oo
Ojota, O wa
Owa o
Owa
Agege, O wa
Owa o
Owa

Comments
Post a Comment