[Lyrics] Crayon feat. Yaba Buluku Boyz - The One (Chop Life)


Oh ah ye

I’m oga

I’m the one who shutdown the bar

Let’s make it rain

More champagne

Chop the life and forget the pain

Crayway

Early mọmọ

Early mọmọ

Me I don dey wait for my shọkọ

All of all the things wey she follow me dey talk

But she know say my mind dey for turn up (Turn up)

Turn up (Turn up), Turn up (Turn up)

If you no get money, shey you wan turn up

All of all the things wey she tell me lana

But she know say my internal corrupt

Banle, make you dobale

Pull up in your hood make you dobale

Awa gangan ni ọmọ onilẹ

I dey play football like Abedi Pele

Waa, shori ẹ gbale (Cheei)

Whenever you see me make you dobale

Awa gangan ni ọmọ onilẹ

Wetin you dey find, make you commot here

Oh ah ye

I’m oga

I’m the one who shutdown the bar

Let’s make it rain

More champagne

Chop the life and forget the pain

Oh ah ye

I’m oga

I’m the one who shutdown the bar

Let’s make it rain

More champagne

Chop the life and forget the pain


(Chants)


Oh ah ye

I’m oga

I’m the one who shutdown the bar

Let’s make it rain

More champagne

Chop the life and forget the pain

Oh ah ye

I’m oga

I’m the one who shutdown the bar

Let’s make it rain

More champagne

Chop the life and forget the pain


(Chants)

 

Comments