Oluchi
Your loving don dey burst my dada oooh
Oluchi
Me no fit leave you follow another oooh
Oluchi
This loving gal ee dey my mental
Since the time dem cut my placenta oooh
Eeeh GOD
Come close omo make we jo
Make me wan dey loose control
Baby nor go kill ee me oooh
Come close omo make we jo
Make me wan dey loose control
Baby you nor go kill ee me oh oh oh ooh
Baby you nor go kill ee me oh oh oh ooh
(I want to meet your mother)
Oluchi
Oluchi mi kan lo ma gbe mi de be
Oluchi
O tan ju mi dada bi Omo de su
(So I’m Gucci)
Ololufe Jo wo my love
I go buy you diamonds wey go turnor turnor
Properties for color color
Free your ex omo Ko ni okpolor
Because why he go leave a girl like you
Oluchi
Your loving don dey burst my dada oooh
Oluchi
Me nor fit leave you follow another oooh
Oluchi
This loving gal ee dey my mental
Since the time dem cut my placenta oooh
Eeeh GOD
Come close omo make we jo
Make me wan dey loose control
Baby nor go kill ee me oooh
Come close omo make we jo
Make me wan dey loose control
Baby you nor go kill ee me oh oh oh ooh
Baby you nor go kill ee me oh oh oh ooh
(I want to meet your mother)
Oluchi
Your loving don dey burst my dada oooh
Oluchi
Me nor fit leave you follow another oooh
Oluchi
This loving gal ee dey my mental
Since the time dem cut my placenta oooh
Oluchi
Your loving don dey burst my dada oooh
Oluchi
Me nor fit leave you follow another oooh
Oluchi
This loving gal ee dey my mental
Since the time dem cut my placenta oooh

Comments
Post a Comment