[Music Video + Lyrics] Ayra Starr - Sability

E le oh (Hello)

Dey Greet everybody for here oh

Padi jo shey shey pęlę oh

Mo ti n so funwon tęlę oh

Belle oh

Video;
Deliver like I get belle oh

Them say I dey go cele oh

Them say I dey go cele oh

Espiritu Fortuna

I go make you jo dada

Shey you get ee the power

Sweet pass ee, amala ketu

Shinji kagawa

Jesu kristi loba wa

Gat dem falling yakata

You know as ee sabi girl dey do

Sabi oo

Oooo

Sabi oo

Oooo

Sabi oo

Oooo

Sabi oo

Oooo

Oni reason

Oni reason

Why dem dey call me oloyin

While you beefing

I'm still leading

Kill anything I no fit miss

You no go fit in my shoes

High fashion Jimmy Choos

Wanna sip some gin and juice

Tomorrow, will be okay

Espiritu Fortuna

I go make you jo dada

Shey you get ee the power

Sweet pass ee, amala ketu

Shinji kagawa

Jesu kristi loba wa

Gat dem falling yakata

You know as ee sabi girl dey do

Sabi oo

Oooo

Sabi oo

Oooo

Sabi oo

Oooo

Sabi oo

Oooo

Espiritu Fortuna

I go make you jo dada

Shey you get ee the power

Sweet pass ee, amala ketu

Shinji kagawa

Jesu kristi loba wa

Gat dem falling yakata

You know as ee sabi girl dey do

Sabi oo

 

Comments