[Lyrics] Adekunle Gold feat. Zinoleesky - Party No Dey Stop

I’m not moved by what I see

I know who I be, I just want my peace

Make money eh 

I go get everything I need

In my own timing

Koni kọja mi

Koni delay

So many people deny

Oluwa don co-sign

Can’t believe this is my life

Everything come align

They looking me so surprised

Shọmọde lo dun bayi

I know it's hurting your pride

Believe me I don't mind

Party no dey stop, when we pop

Yeah we up

Plenty spending like it’s nothing

Party no dey stop, when we pop

Yeah we up

Plenty spending like it’s nothing

Say me I no dey worry cause oluwa don co-sign me

I no dey put mind for wetin no concern me

Kind of slow but I'm always on timing, ahn

Say my eyes don see many thing ti mi o gbadura f'ota mi

If you still dey hate, you need therapy

Good vibes, no bad energy, oh, ahn, yeah

Aje, ti n ba jade tan

Aya wọn a ja

Ti n ba ti fẹ mule na banger

Me wey I don high on paraga

How I go get time for wahala

Find one girl wey fine like Rihanna

Spending like Obi Cubana

Leave acting for Tony Montana

Original not made in China

Party no dey stop, when we pop

Yeah we up

Plenty spending (Plenty Spending) like it’s nothing (Like it's nothing)

Party no dey stop, when we pop

Yeah we up

Plenty spending like it’s nothing

Ọrọ aye mi ko ma le

Ma lọ Cali or Paris

Go again another day

Kilo fẹ Richard Millie or Patek

Wo currency lọwọ mi

The real shit no fugazzi, no fugazzi

In the club, turn it up (Turn it up)

Oluwe mawe, oluwe mawe oh

Oluwe mawe

Party no dey stop, when we pop

Yeah we up

Plenty spending (Plenty spending) like it’s nothing (Like it's nothing)

Party no dey stop, when we pop

Yeah we up

Plenty spending like it’s nothing

Comments