Sound the alarm
Sound the alarm
My baby gat me doing
Bambiala, bambiala, ah
Amina, finish my stamina
Amina, jowo ma pami na
I dey beg
Bambiala, bambiala
One time for my baby, for my baby, one time
If you no mind be my Bonnie, I'm Clyde
I double tap when I see you online
Because you fine pass a million times two
For my baby, one time
Music Video;
If you no mind be my Bonnie, I'm Clyde
I double tap when I see you online
Because you fine pass a million
Abeg ee, abeg ee oh
Sare wa bamil'abeg ee oh
Body on fire
You be like Shadrach, Meshach and Abednego
Shadrach, Meshach and Abednego
Abeg ee let me know
Abeg ee, abeg ee oh
Sare wa bamil'abeg ee oh
Body on fire
You be like Shadrach, Meshach and Abednego
Shadrach, Meshach and Abednego
Abeg ee let me know
Aunty
You know you taste like a ca-candy
If flow is a crime then I'm a convict
I no go mind to end for Panti (Panti)
This your ibadi, be my multivitamin
Wetin you carry
Me and you, koshe fi ta yin
The way you whine be like ligaligali
Dem no fit try ina here
Because your bumbumbum, Bombay
Girl you know I'm tempted to touch aa
And I want it, mo mo pe
You go dey follow me go, follow me go
To my place like
Abeg ee, abeg ee oh
Sare wa bamil'abeg ee oh
Body on fire
You be like Shadrach, Meshach and Abednego
Shadrach, Meshach and Abednego
Abeg ee let me know
Abegi, abeg ee oh
Sare wa bamil'abegi oh
Body on fire
You be like Shadrach, Meshach and Abednego
Shadrach, Meshach and Abednego
Abeg ee let me know

Comments
Post a Comment