[Music Video + Lyrics] Ruger - Asiwaju


 Man getting high till I fade out

If the vibe no pure, on my way out

Hullabaloo anytime we step out

The men dem outside we no dey house

No dey look for us we no dey house

You no dey see the mula we don spray out

Music Video;

Thank God say the Maga don pay out

Ope oo

See, I’m ahead of them, Asiwaju

I’m a fucking baller, Ighalo ni mi

No man fit talk shit to mi

Ni ilu mi, you go collect ooo

See omo na me dey lead, Asiwaju

I’m a fucking baller, Ighalo ni mi

No man fit talk shit to mi

Ni ilu mi, you go collect ooo

Cheers my friends and Clique

When I call demma all pulling up quick

Strapped up with the guns and the swords and things

Bring hell to anybody wey try test me

I’m your Daddy, I’m your Uncle, I’m your Popsy

I be Old man, no go dey call me Gen Z

Bradda see

Steady giving them gap, mo ti lo far

They can never near me

As my laba, laba just go

My Oyinbo wife don show

Omo my Polo white my face show

Sweet boy for life, they don't know

Your serious bae dey worry my phone

Ee don dey sub for back, You dunno

Everyday we dey run am on code

You suppose to know how the thing go

Man getting high till i fade out

If the vibe no pure, on my way out

Hullabaloo anytime we step out

The men dem outside we no dey house

No dey look for us we no dey house

You no dey see the mula we don spray out

Thank God say the Maga don pay out

Ope oo

See, I’m ahead of them, Asiwaju

I’m a fucking baller, Ighalo ni mi

No man fit talk shit to me

Ni ilu mi, you go collect oo

See omo na me dey lead, Asiwaju

I’m a fucking baller, Ighalo ni mi

No man fit talk shit to me

Ni ilu mi, you go collect ooo

I’m on a different steeze

Singlet, belt and ripped out jeans

Man too wise, I no fit loose that cheese

Oluwa thunder my body with blessings

Ogbeni, Ogbeni, leave that thing

When I say Kukuruku, Cook that thing

Who dey check 

Who dey check am, oya look that thing

Face white, Yansh black, I rebuke that thing

Make nobody try stress me, I no be JJC

I don’t know if you get it on the top rating, I fit race with the best team

You wan race me, we no dey do the same thing hmm hmm

Cannoe no be Jet Ski, you say wetin

No go reason me less, Omo you go chop crapping

I do it diligently, won le mi

Won le ba mi

Man getting high till I fade out

If the vibe no pure, on my way out

Hullabaloo anytime we step out

The men dem outside we no dey house

No dey look for us we no dey house

You no dey see the mula we don spray out

Thank God say the Maga don pay out

Ope oo

Man getting high till I fade out

If the vibe no pure, on my way out

Hullabaloo anytime we step out

The men dem outside we no dey house

No dey look for us we no dey house

You no dey see the mula we don spray out

Thank God say the Maga don pay out

Ope oo

Comments