(Spiritual Vibes)
Wetin be this one like this
Been through many things
Many many gists
But I still find my peace
Imole
Oh I, I do like say me I no dey see
Do like say I no dey hear
Which kind person be this
Oh I, wetin be this one like this
Been through many things
La ti aiye genesis
Music Video;
I will be dealing with frenemies
Surviver, surviver
Mi o ni gba, mi o ni gba
Money chaser, faster than a bullet
Flying like a rocket
Badman wey never rest
King of south and the west
Faster than a car
Won fe ba mi sa
Faster than a Benz oh
Ewo le ewe so oh
Bad vibes on the ground
Uh uh uh
Give me my sound, I am so vibelical, olorun
Aiye lo okada won de tun ni car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher
Before you hala oh my nigga, oh my nigga
You go dey when I no get ginger
Oh my nigga, oh my nigga
Shey you go dey when I no get raba
Cause my mama, cause my mama been praying for me
Say make I jere
Oh my bebe, oh my bebe
Shey you go dey before my surulere
(Spiritual Vibes)
Ohh
Wetin be dis one like this
Been through many things
Many many gists
Though I still find my peace
Oh I, I do like say me I no dey see
Do like say I no dey hear
Which kind person be this
Oh I, wetin be this one like this
Been through many things
La ti aiye genesis
I will be dealing with frenemies
Surviver, surviver
Mi o ni gba, mi o ni gba
Money chaser, faster than a bullet
Flying like a rocket
Badman wey never rest
King of south and the west
Faster than a car
Won fe ba mi sa
Faster than a Benz oh
Ewo le ewe so oh
Bad vibes on the ground
Uh uh uh
Give me my sound, I am so vibelical, olorun
Aiye lo okada won de tun ni car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher
Before you hammer oh my nigga, oh my nigga
You go dey when I no get ginger
Oh my nigga, oh my nigga
Shey you go dey when I no get raba
Cause my mama, cause my mama been praying for me
Say make I jere
Oh my bebe, oh my bebe
Shey you go dey before my surulere
(Spiritual Vibes)

Comments
Post a Comment