Music Video + LYRICS: Poco Lee feat. Hotkid - Otilo (Izz Gone)


 Ladies and gentlemen gentlemen gentlemen

Izz gone

Yo X

Otilo

Ee don go

Oya sope otilo

No traces

Sheeesh

Otilo

Music Video;

Dem don dey carry me dey go where I no know

Otilo

Dem don dey carry me dey go where I no know

Otilo

Dem don dey carry me dey go where I no know

Hmmm

I can feel this vibration right in my head

Ee wan injure me

(Escala gba gba go)

Never believe when they say they gat you wo paro ni

Hmm cus I go high I go party till the night

Omo where my hennessy oo

We're in the club all my people don dey (Suuuuuu)

You can feel the energy oo

Ahn

Oya sope otilo

Ee don go

Oya sope otilo

Izz gone

Ahn

Oya sope otilo

Ee don go

Oya sope otilo

Ahn ahn, say

They beef me I no talk

They get squad I get God

They wan test run me I no for

They don set trap I no fall

Wonti mo mi le every city

Mo fun wan leg over

Mo yi won 360

Awon lo cele awa ni celebrity

Phone on DND my nigga I dey busy

Hmmmm

Cos I go high I go party till the night

Omo where my hennessy oo

(Omo where my hennessy oo oo oo)

We're in the club all my people don dey (suuuuuu)

You can feel the energy oo

Ahn

Oya sope otilo

See wahala oo see wahala oo

Ee don go

See wahala oo see wahala oo

Oya sope otilo

It’s fuckin gone you can’t find it

Seeshhhh

Oya sope otilo

Ee don go

Oya sope otilo

Ahn

Oya sope otilo

Ladies and gentlemen gentlemen gentlemen

Ee don go

Izzz gone

Oya sope otilo

Ahn

Oya sope otilo

No traces

Ee don go

Seeeshhh

Oya sope otilo

Dem don dey carry me dey go where I no know

Otilo

Dem don dey carry me dey go where I no know

Otilo

Dem don dey carry me dey go where I no know

Izz going

(Otilo)

Izz gone

Otilo you can’t find it

It’s gone like a thief in the night, no traces

Yo x

Let’s go

Otilo

Comments