Look in my eyes
I no fit disguise
Don't let them confuse you
Ee get why me I choose you aa
I'm not telling lies
I'm not offing lights
Shebi what I say ee make sense
No lie
Baby i am real, I am real, I am not faking it (not faking it)
Not faking it (Uuu yee)
Shey you make dem see and believe that you're not dating me (not dating me)
You are heartbreaking me (Ohh no)
When me I knock on your door
Then you are doubting to open the door
Baby girl no do me jor jor ki jor aa-aa
When me I knock on your door
Then you are doubting to open the door
Baby girl no do me jor jor ki jor aa-aa
Baby why dem dey judge us
Make dem leave us aa
Make we solve our matter aa-aa
Just you and I
Tell me wetin Nosa no go see for gate (for gate)
Make you no forget (Forget)
All the good good things that I've done for you
Baby i am real, I am real, I am not faking it (not faking it)
Not faking it (Uuu yee)
Shey you make dem see and believe that you're not dating me (not dating me)
You are heartbreaking me (Ohh no)
When me I knock on your door
Then you are doubting to open the door
Baby girl no do me jor jor ki jor aa-aa
When me I knock on your door
Then you are doubting to open the door
Baby girl no do me jor jor ki jor aa-aa

Comments
Post a Comment