Girl I can feel it in my soul
Can you feel it too
Don’t know why my heart keep missing you
All the time I wanna be with you
Girl I’m tryna figure why I'm into you
She say this feeling is more than love
Mo ti n wa e latana
Duro baby ma ilo jor
Duro baby ma ilo
Maybe na the highness
Make me look the finest to you
Keep up with the finesse
I go wait till half past two
Maybe na the highness
Make me look the finest to you
Keep up with the finesse
I go wait till half past two
Don’t listen to me girl I’m drunk
I’m only in love with my song
When I wake up in the morning
Don’t say what are we now
I’m sorry
Don’t listen to me girl I’m drunk
I’m only in love with my song
When I wake up in the morning
Don’t say what are we now
I’m sorry
Softly, softly
Handle me je je je je,
Say wetin you dey do me sweet me oo
Be like pikin wey dey watch Disney oo
O n dun mo mi
Handle me je je je je
Say baby ma lo go funny oo
Ma gbe e lo jaiye foreign oo
Hello
See the way you look when I dey below
And me I don dey wait for you to come around now
I dey on my own I dey give you sign
But, ee be like you no wan look my side
I’m always on my bad boy vibe
Now she know I no get time
And if you like go come with your two friends
Mo le se eyin meta
I’m always on my bad boy vibe
Now she know I no get time
And if you like go come with your two friends
Mo le se eyin meta
Maybe na the highness
Make me look the finest to you
Keep up with the finesse
I go wait till half past two
Maybe na the highness
Make me look the finest to you
Keep up with the finesse
I go wait till half past two
Softly softly
Handle me je je je je,
Say wetin you dey do me sweet me oo
Be like pikin wey dey watch Disney oo
O n dun mo mi
Handle me je je je je
Say baby ma lo go funny oo
Ma gbe e lo jaiye foreign oo
Bobo ma fi mi shako
Ma fi mi shako
Make I know if you dey down for the night
Bobo ma fi mi shako
Ma fi mi shako
Make I know if you dey down for the night ooo aa

Comments
Post a Comment