[Lyrics] T.I Blaze - My Life


 Nobody want to know as ee dey be, broda judgemental

Omo na you go still sort your bills, nobody send your father

Aye yi gan kope meji, omo shey you remember

Make nobody pressure me, cause highness is my keeper

Shebi na my life

I can’t comman kill ma self oo

Omo I go jaye jaye tire

Ma moti till I forget myself oo

Omo na 7 to 7

7 times 7

You no fit know the level wey I dey so

I can’t comman kill ma self oo

Omo I go jaye jaye tire

Ma moti till I forget myself oo

Omo na 7 to 7

7 to 7

N

You no fit know the level wey I dey so

No go dey call ee my cellular

Dem just say life ee na spherical 

Kilo kan mi me I no dey send oo

If ee no be money koya wabigba

Problem no dey finish at all

One dey go na so one still dey come

Tatata one time ee don come

Once you don kpai you no get chance to come again

No go dey call ee my cellular

Dem just say life ee na spherical 

Kilo kan mi me I no dey send oo

If ee no be money koya wabigba

Problem no dey finish at all

One dey go na so one still dey come

Tatata one time don come

Once you don kpain you no get chance to come again

Shebi na my life

I can’t comman kill ma self oo

Omo I go jaye jaye tire

Ma moti till I forget myself oo

Omo na 7 to 7

7 times 7

You no fit know the level wey I dey so

I can’t comman kill ma self oo

Omo I go jaye jaye tire

Ma moti till I forget myself oo

Omo na 7 to 7

7 times 7

You no fit know the level wey I dey so

Comments