How do you love like that
Your eyes no dey dry water
Today I dey on this one
Tomorrow that one
If it wasn’t for you
Wetin a boy for do
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh oh, oh, oh oh
My day one
From way back you dey there
You no give up
When I don backslide
In my passions and in my prayers
When I no get ee occupation
Only you see my potentials
I don’t even keep up with my family
Barely even post my picture on Insta
Cannot deny that I got issues sadly
But you dey for me today
You dey tomorrow
Muna gi ee go be forever
All the things you wish for me
I wish for you
Me and you together, forever
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
Oh oh, oh, oh oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh oh, oh, oh oh
My day one
From way back you dey there
You no give up
[Lyrics] Omah Lay - Boy Alone [Album]
1. Recognize
2. I (i)
3. Bend You
4. Woman
5. I'm A Mess
6. Temptations
7. Understand
8. Never Forget
9. Safe Haven
10. Attention
11. Soso
13. Tell Everybody
14. Purple Song

Comments
Post a Comment