Person wey don die no fit shake ee body, ah
Me, I get one life and I gats to jolly, oh no
Man wey get house wife still dey catch ee konji
Aunty Silifatu, mio le ku fun anybody
You get money, you no fit flex (disappointment)
Politician with big belle (na enjoyment)
You get ee body, you no fit dance (disappointment)
If she carry overload for back (na enchantment)
Weekenjoyment (weekenjoyment)
Para, ra roro
Wa ba mi jo jo
Para, ra roro
Wa ba mi jo jo
I no be sim card but me, I get ee connect
If no be money, say no dey talk for my ear, oh no
You no be baller, say dem go bounce you for here
You can′t outdrip me, forget
Omo, craze gats dey your head
You get money, you no fit flex (disappointment)
Politician with big belle (na enjoyment)
You get body, you no fit dance (disappointment)
If she carry overload for back (na enchantment)
Weekenjoyment (weekenjoyment)
Para, ra roro
Wa ba mi jo jo
Para, ra roro
Wa ba mi jo jo
You get ee money, you no fit flex (disappointment)
Politician with big belle (na enjoyment)
You get body, you no fit dance (disappointment)
If she carry overload for back (na enchantment)
Weekenjoyment (weekenjoyment)
Para, ra roro
Wa ba mi jo jo
Para, ra roro
Wa ba mi jo jo
Weekenjoyment (weekenjoyment)
[Lyrics] Magixx - Atom (EP)
1. All Over
3. Shaye
4. Forever

Comments
Post a Comment