[Lyrics] Korede Bello - Bella


 Oh my darling

I wrote this song for you

And this your body uuoo

Ee dey draw me like ogbono

Bella ooh

Bella oo Bella

Pretty Isabella

If you see my Bella

Fine pass Cinderella aa

Bella oo Bella

Pretty Isabella

If you see my Bella

Fine pass Cinderella 

Sempe

Dem go sempe

If you see my Bella

Sempe dem go sempe

You got to you got to know

The way wey you fine

Na him dey make me ji soro

Yeah yeah yeah

You got to you got to know

Na the way wey you fine

Na him dey make me ji soro

You give me ginger my baby

You want to kill somebody

You give me fever

And na you come still be my medicine

You give me ginger my baby

Want to kill somebody

You give me fever

And na you come still be my medicine

Bella oo

Bella oo Bella

Pretty Isabella

If you see my Bella

Fine pass Cinderella aa

Bella oo Bella

Pretty Isabella

If you see my Bella

Fine pass Cinderella 

Bella fine pass Cinderella

Bella fine pass Cinderella

Sempe

Dem go sempe

If you see my Bella

Sempe dem go sempe

Comments