I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh

Some people bind and cast
Some of them pray and fast
Una see say pastor don dey fat
Shey na the thing wey God command
Because of oil and gas, my city so dark
Pollution make the air turn black
Every man have to stay on guard
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
People dey wey sleep for their housе dem get ee no work
Some thеy walk on the other side of town
Dey dem for hold up, some they pray for the traffic
Make dey hail you make you show love
When ee reach to dey go back home you go go club
I no say ee no easy my brother
But still dey take am easy my brother
As long as you are breathing my brother
As long as you no sink inside the water
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
People dey wey dey pray for the rain but ee no fall
Rain dey fall for another man place and ee no stop
Ee be like swimming pool for him house as ee don flood
All the things wey him get for his house many don lost
Comments
Post a Comment