[Lyrics] Portable - Money Before You Love


 Zazu (Zazoo)

on to ti zeh oo

Man dey para oo

Biza biza oo

Man dey weak oo

Sekotoseriè

Make money before you love

Money should be made oo

God abeg oo

Who go help oo

I fear no pass one battle

Marry the wrong person oo

God no go shame us 

You don get before

You no get again

God don catch am no go end our story oo

Poor man no get brother oo

Make money before you love

Poor man go say, make him no end with poverty oo

Rich man dey pray, make him pass seventy (70) oo

All eyes on me, I love the spirit in me

I believe who believe in me

You gat to believe in yourself

Remember you are (were) born alone

All I want is available money oo

With peace of mind

Success is my only motherfucking option

If you know where I come from you no go ever pray for my downfall

Zazu (Zazoo)

a lo n lo ro oo

Omolaromi Ageri oo

Dem call me portable baeby (baby) oo

Son of shaku-shaku

Isu le mo leti Jesu

Never stop praying oo

Keep your pride

Nobody dey chop that

If you get money enjoy yourself

Happiness is not all about getting all you want 

Happiness is free oo

It is all about enjoying what you have

(Na money dey ginger me oo)

Zazu (Zazoo)

Biza bizza oo

Man dey para oo

Sekotoseriè

Man dey weak oo

Make money before you love

Money should be made oo

God abeg oo

Who go help oo

I fear no pass one battle

Marry the wrong person oo

God no go shame us 

You don get before

You no get again

God don catch am no go end our story oo (Amen oo)

Poor man no get brother oo

Make money before you love

Poor man go say, make him no end with poverty oo

Rich man dey pray, make him pass seventy (70) oo

All eyes on me, I love the spirit in me

I believe who believe in me

You gat to believe in yourself

Remember you are (were) born alone

All I want is available money oo

With peace of mind

Success is my only motherfucking option

If you know where I come from you no go ever pray for my downfall

Zazu (Zazoo)

No let anybody pray for your downfall

Comments