[Lyrics] Ajebo Hustlers feat. Fave - In Love


 What if ee be you

Wey I fit die for

Ee be you

Wey make I form dialogue

Ee be you

I thought I was shy but

Since I fell in love

I dey talk die now

Ee be you

Wey I fit die for

Ee be you

Wey make I ask my God

Hmm

How

Why

Did I wait so long

Since I fell in love

Since I fell in love

You don sweep me off my feet

You don barb my moro

You don burst my bololo

Since I fell in love

Since I fell in love

You don sweep me off my feet

You don barb my moro

You don burst my bololo

Since I fell in love

Since I fell in love

You don sweep me off my feet

You don barb my moro

You don burst my

Na you be reason I dey mellow down

I left the street it’s time to settle down

I no go make you squeeze your face

I no go make you frown

Girlie, really na you be the one wey go wear the crown

Whenever she need it yes I’m willing

With a tender touch and a spiritual healing

Give her booty rubs

Omo that one still dey

I dey show my feelings omo no concealing

Whenever she need it

Yes I’m willing

With a tender touch and a spiritual healing

Give her booty rubs

Omo that one still dey

I dey show my feelings omo no concealing

What if ee be you

Wey I fit die for

Ee be you

Wey make I form dialogue

Ee be you

I thought I was shy but

Since I fell in love

I dey talk die now

Ee be you

Wey I fit die for

Ee be you

Wey make I ask my God

Hmm

How

Why

Did I wait so long

Since I fell in love

Since I fell in love

You don sweep me off my feet

You don barb my moro

You don burst my bololo

Since I fell in love

Since I fell in love

You don sweep me off my feet

You don barb my moro

You don burst my

Kpos

You be my Melody na you be my life

Without you in my memory i no fit survive

Even when your enemies dey try to connive

Against you i’ll catch a felony if love is a crime

Hard guy hard guy but see as i dey lose weight

Cause i never talk to my shima for two days

Bad guy sharp guy see as i dey do face

Odo ee be you dey make my mood change

What if ee be you

Wey I fit die for

Ee be you

Wey make I form dialogue

Ee be you

I thought I was shy but

Since I fell in love

I dey talk die now

Ee be you

Wey I fit die for

Ee be you

Dey make I ask my God

Hmm

How

Why

Did I wait so long

Comments