Wetin go kill a man na billing oh
Oh oh oh oh
You won hear Gbedu
Majeeed baby oo
Suga
I get 10k for aza (oh no)
And my padi won borrow the raba
My shawty won do data
My mama call me later
She need funds oh
For this kind matter
Na me be my one and only comforter
And if i say no raba
Omo them go shoot my leg catapault oh
But i go live life
I go chop life
My brother yawa no dey end
Yawa no dey oh
I go live my life oh
I go chop my life
Cos yawa no dey end
Yawa no dey end
Yeah I made a million dollars
Now I’m tryna make some billion dollars
Be like anytime wey I climb one ladder
Ee get another one wey go take me higher higher oo
Ee no Dey end
But I go, gbadun my life till the end
If you been get oo
Dem ah your friend oo
If you no get oh
Dem ah go Shenk oo ooo
Sometimes you gotta sip and drink palm wine
You dey hustle you must get time to whine and dine
Cos one day all man must to kpai
So my guy
Make you live your life
But i go live life
I go chop life
My brother yawa no dey end
Yawa no dey oh
I go live my life oh
I go chop my life
Cos yawa no dey end
Yawa no dey end
But i go live life
I go chop life
My brother yawa no dey end
Yawa no dey oh
I go live my life oh
I go chop my life
Cos yawa no dey end
Yawa no dey
Billing opor po po
Opor ju

Comments
Post a Comment