[Lyrics] Boy Spyce - Dreams


 Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh 

yeah-yeah-yeah-yeah

You sabi book you sabi book die

Me I dey sing and I sabi write rhymes

Different dreams and different lives

Oh-oh

And you sabi cook you sabi cook die

Your amala and ewedu I go miss am die

But you deserve a better life

Ou ou ou ou ou ou

Feel so incomplete

As you dey pack your bag to leave

And I dey look you through my window window

Ou ou ou ou ou

But you have to chase your dreams

You got a plane to catch by 6

Pemi Lori phone if you don reach Greece

Le Le iye ou ou ou ou ou

Anytime you miss me make you call my line

If you give me visa I go come walai 

Anytime you miss me make you call my line 

Five years and a half ee don pass

You no call and you no flash back

I follow you but you no follow back

You finish school you finish university

Me I dey sing i dey follow my destiny

And my team them ah bringing the best in me

Oh-oh

I dey shut down shows you dey bag degrees

You don turn doctor you cure the sick

While I dey sing songs wey uplift the weak

Different lives and different dreams

And I feel so incomplete

As you dey pack your bag to leave

And I dey look you through my window window

Ou ou ou ou ou

But you have to chase your dreams

You got a plane to catch by 6

Pemi Lori phone if you don reach Greece

Le Le iye ou ou ou ou ou

Anytime you miss me make you call my line

If you give me visa I go come walai 

Anytime you miss me make you call my line 

Shoma wale wale le kan kan

Baby shoma wale wale le kan kan

Wale oh oh oh

Wale wale le kan kan

Baby, shoma wale wale le kan kan

Le kan kan

Feel so incomplete

As you dey pack your bag to leave

And I dey look you through my window window

Ou ou ou ou ou

But you have to chase your dreams

You got a plane to catch by 6

Pemi Lori phone if you don reach Greece

[Lyrics] Boy Spyce - Boy Spyce (Album)


1. Dreams


2. Bad Things


3. Wayo


4. Nobody


5. Destiny

Comments