[Lyrics] Lil Frosh - Study Me


Believe me when I say, I dey on DND ooh
Allow me enjoy my privacy
Believe me when I say say, I dey on DND ooh
Allow me enjoy my privacy
Everything wey I get 
Anything wey I worth, Dem want to know am ooh
Anything wey I post
Everything wey I wear, Dem want to rock am ooh
If you study me peren
You no go graduate (o wa wa she)
You no go graduate (oti re she)
You no be my mate (Rai Rai Rai)
If you study me peren
You no go graduate (o wa wa she)
You no go graduate (oti re she)
You no be my mate (Rai Rai Rai)
Nobody holy pass ee ooh
Even if I do you bad, me I no mean am u-ohh
Cos nobody's perfect, only God is perfect
Nobody won go hell, Heaven la Fe lo jare
If I do you wrong Or I do you right
No matter wetin you hear, Biko accept my apology
Everything wey I get 
Anything wey I worth, Dem want to know am ooh
Anything wey I post
Everything wey I wear, Dem want to rock am ooh
If you study me peren
You no go graduate (o wa wa she)
You no go graduate (oti re she)
You no be my mate (Rai Rai Rai)
If you study me peren
You no go graduate (o wa wa she)
You no go graduate (oti re she)
You no be my mate (Rai Rai Rai)
Believe me when I say, I dey on DND ooh
Allow me enjoy my privacy

[Lyrics] Lil Frosh - Beyond Infinity (EP)


1. Study Me


2. Like Dat


3. Life Of The Party


4. Aje Pako


5. Omo Ologo


6. Denge Pose


7. So Many Things

Comments