Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am
People wey no dey feed you
Always the first to talk about ee your life
Look at the irony
Shame you for public come dey beg for side
Don't get it twisted
I no dey kiss ass
That shit is not healthy
Keeping my distance
Some people are worse than pandemic
If ee go cost my peace
Then I go take my leave
If ee no be money
Do not disturb me please
If ee go cost my peace
That's some expensive shit oo
If ee no be money
Do not disturb me please
Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am
Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am
Money no dey bring happiness oo
Na when I get money I realize oo
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
See bad times will never last
Elemi lo ma last ooo woa woa woa
Life come at you so fast
Small time you don become wetin you hate
Lowkey
They hate their life
And they're lonely
No energy for nobody
Wey no dey happy for me, for me
Lowkey
You hate your life
And you're lonely
No energy for nobody
No waste your time
Man I no see you
If ee go cost my peace
Then I go take my leave
If ee no be money
Do not disturb me please
If ee go cost my peace
That's some expensive shit oo
If ee no be money
Do not disturb me please
Majisoro
Hold on
It is what it is
yeah eah
Mawobe
Leave am
Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am
It is what it is
It is what it is
[Lyrics] Adekunle Gold - Catch Me If You Can [Album]
1. Born Again
2. Win
3. Mase Mi
4. One Woman
5. Mercy
7. Sinner
8. FYE
9. Sleep
10. High
11. Dior, Dior, Dior
12. It Is What It Is
13. Selah
Comments
Post a Comment