[Lyrics] Ruger - Champion

 


Everyday me burst dem brain

And anytime wey me climb on the stage

All of them appreciate

To all the ones wey lock dem gates

No hard feelings me no dey fight them

I still appreciate

Number one champion

Number one champion

Number one champion

Number one champion

Number one champion

Number one champion

When me blow ee shock dem face

For this game I be the only Ruger

Nobody fit take my place

Lemme make things clear

Me going nowhere me here to stay

So badman all of them got no choice

They must accept my craze

Listen carefully

Told yah, told yah

Told yah, I'mma difinelty make it I'mma go far

Oga, when I dey squart for their house

I dey crash on the sofa

But so far, so far

Jah has been blessing me

Bring all the best in me

This is my destiny

Number one champion

Number one champion

Number one champion

Number one champion

Number one champion

Number one champion

Who knew, dem say the boy wey him mama been dey fry dun-dun go blow

Just do you

All the guys wey you claim be your gees

Them go screw you

I remember, Say I been dey trek from computer village go Ojodu Berger

See me am a star now

Nobody fit stop wetin Jah don do

Tell me why you vexing

Not yet started I am still testing

All the impressing  

Any man wey test me

Teach them a lesson

Thank you for the blessings

Me dey do my thing

I no send any person

Nobody fit tell me

Nobody fit tell me

Everyday me burst dem brain

And anytime me climb on the stage

All of them appreciate

To all the ones wey lock dem gates

No hard feelings me no dey fight them

I still appreciate

Number one champion

Number one champion

Number one champion

Number one champion

Number one champion

Number one champion

Number one champion

Number one champion

Number one champion

Number one champion

Number one champion

Number one champion


[Lyrics] Ruger - Second Wave (EP)


1. Champion


2. Useless


3. Snapchat


4. Dior


Comments