Skip to main content
[Lyrics] Soft - Comot Body
I say comot body put ee ynash
Let the gbedu enter you
Iye
Ajinomoto boggie down
Ah ejo ya oh
Say i get men with bullion van
Awon temi festac oh
Omo this jolly no be chais
Issa banger
Banger
50 bottles of maya
Maya oh, Maya oh
Bring me packet of cent moris
Amaka no like yawa
Yawa oh, Yawa oh
She just want to burn Calories
Calo calo calo calo calo
Calo calo calo calo calo
Calo calo calo calo calo
Calo calo calo calo calo
Lo ca lo
I say comot body put ee ynash
Let the gbedu enter you
I say comot body put ee ynash
Let the gbedu enter you
Ajinomoto boggie down
Ah ejo ya oh
Say i get men with bullion van
Awon temi festac oh
Awon temi festac omo
Oyeoma na man with raba
Area call am baba oh
Baba oh
So mo need lati jaiye yi
Bga owo yi
Buy everything for mummy
Rale ni Miami oh
Kole fu my mommy
So mo need lati jaiye yi
Bga owo yi
Buy everything for mummy
Rale ni Miami oh
Kole ni Miami
50 bottles of maya
Maya oh, Maya oh
Bring me packet of cent moris
Amaka no like yawa
Yawa oh, yawa oh
She just want to burn calories
Calo calo calo calo calo
Calo calo calo calo calo
Calo calo calo calo calo
Calo calo calo calo calo
Lo ca lo
I say comot body put ee ynash
Let the gbedu enter you
I say comot body put ee ynash
Let the gbedu enter you
Soft - Vibrations
Comments
Post a Comment