[Lyrics] Phyno - All The Smoke


 

No harm, no harm, no settle lu make you dey go hide
No take am kill ee, no high
All this girls ee dem make me to go hard
It takes a Lot of L to go to W
and conquer anything wey go dey trouble you
Living every day, just because we no dey shout for dem face 
Dem talk say we no dey audible
See everyday I pray to God for wisdom
I no fit forget where me I come from
efe buzim buku ebube din so
Say, If them cut my wings I go still lift off
See this thing, this thing wey dey worry me 
I'm on my lane no dey hurry me
cos, I want to live life normally
No ladies temptation conquer me
This thing, this thing wey dey bother me
bucha zacha, put am under me
a pu shi te the boy when them come for me
ahhhh ahhhn
Aa Aa
Sometimes I want all the smoke
Sometimes I want all the love
Sometimes I won dey alone
Sometimes I just want hope
See, Sometimes I want all the smoke
Sometimes I want all the love
Sometimes I won dey alone
But I just want peace of mind
No harm, no harm, no settle lu make you dey go hard
No take am kill ee, no high
All this sisi dem make me to go hard
No harm, no harm, no settle lu make you dey go hard (hide)
No take am kill ee, no high (e no hard)
All this sisi dem make me to go hard
I'm allergic to bullshit
My story to be acting all this full script
can't back down when I'm make all this blueprint
Lead the way so make you follow my footprint
On my ground so make them no ask me; Who's this?
G T F oh I'm throwing up my deuces
test the boy ne ge fu kwa lu gi buse
give my all, me I no dey give excuses
Excuses
See this thing, this thing wey dey worry me 
I'm on my lane no dey hurry me
cos, I want to live life normally
No ladies temptation conquer me
This thing, this thing wey dey bother me
bucha zacha, put am under me
a pu shi te the boy when them come for me
ahhhh ahhhn
Aa Aa
Sometimes I want all the smoke
Sometimes I want all the love
Sometimes I won dey alone
Sometimes I just want hope
See, Sometimes I want all the smoke
Sometimes I want all the love
Sometimes I won dey alone
But I just want peace of mind
No harm, no harm, no settle lu make you dey go hard
No take am kill ee, no high
All this sisi dem make me to go hard
No harm, no harm, no settle lu make you dey go hard (hide)
No take am kill ee, no high (e no hard)
All this sisi dem make me to go hard


Phyno - Something To Live For [Album]



2. Stacks


4. Ghetto



7. Winner



10. No Love 






16. Bia

Comments