a
ja ja ja ja ja ja ja ja
Shey bo wun lomo Barnabas
ja
Eni to mo way shey bo wun lomo
Dear father in heaven
About time to take over
Ee don tey wey I trouble you
Back down oo Lucifer
I no dey follow pastor dey beef imam
Father Na father
Say me I don busy my call
I won focus on you, (Who) on GOD
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Me I get sense
I get God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report
Me I get sense
I get God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report
Ah, Eh God oo
No make I fall oo
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Eh God oo
No make I fall oo
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Dear father in Heaven
Sometimes I catch your blessings
Ee dey tey to show for face
Ee be like HIV
Church ee for club
Gucci for cloth oo
Land for Port oo
Make dem no mind me yanga
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Me I get sense
I get God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report
Me I get sense
I get God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report
Ah, Eh God oo
No make I fall oo
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Eh God oo
No make I fall oo
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way (ja ja ja ja ja ja ja)
Shey bo wun lomo Barnabas
Comments
Post a Comment