Bring that body na
Make I rock ee na aunty lovina
If you gimme now
I go shoot now like a benzema
Bring that body na
Make I rock ee now aunty lovina
If you gimme now
I go shoot now like a benzema
Till the girl dey want to dey want to dey
Gbedu wey dey make you dey want to dey
Dance and dance like you want to dey
Girl just dey bend she dey want to dey
Till the girl dey want to dey want to dey
Gbedu wey dey make you dey want to dey
Dance and dance like you want to dey
Girl just dey bench she dey want to dey
Shey you want to dey do like Jay Jay
You dey ball like Jay Jay
you wey dey do like JJC
No go dey do like JJC
Man I get real irate
Hella lit pupils dilated
When dey pull up in the city wey I dey dey go really
like to link my place
Say dey really won peep my babe
You can never you can never reach my pace
This beat no be beats by Dre
No dey dull abeg bring that waist
Say man got a Midas touch
Flow got me in a sponge
Look at what I have gone and done
Steal the girl one by one
Abeg no go dey charge your chase
This one be the new anthem
Sir it’s just you and your friends me me and my
friends e be we and dem, dem
Bring that body na
Make I rock ee na aunty lovina
If you gimme now
I go shoot na like a benzema
Bring that body na
Make I rock ee na aunty lovina
If you gimme now
I go shoot now like a benzema
Till the girl dey want to dey want to dey
Gbedu wey dey make you dey want to dey
Dance and dance like you want to dey
Girl just dey bend she dey want to dey
Till the girl dey want to dey want to dey
Gbedu wey dey make you dey want to dey
Dance and dance like you want to dey
Girl just dey bench she dey want to dey
Shey you want to dey do like Jay Jay
You dey ball like Jay Jay
you wey dey do like JJC
No go dey do like JJC
Aunty Lovina come make we chill make we chop
dinner
Me I want sip from your maltina
On a side me I no be buti now
Make I shoot my shot make I busti na
This kind thing no be lust na
Make you treat me like your customer
Say dark chocolate no be burnvita
Say who wan vex make he vex, vex
Bring that breast make he press, press
Shey you don set make you set
Shey you still want loud in a Benz yes
Me I wan hook for your neck neck
Make I connect wireless, less
And if e be no e be no
And e be yes e be yes and it’s unto the next flex
Bring that body na
Make I rock ee na aunty lovina
If you gimme now
I go shoot na like a benzema
Bring that body na
Make I rock ee na aunty lovina
If you gimme now
I go shoot now like a benzema
Till the girl dey want to dey want to dey
Gbedu wey dey make you dey want to dey
Dance and dance like you want to dey
Girl just dey bend she dey want to dey
Till the girl dey want to dey want to dey
Gbedu wey dey make you dey want to dey
Dance and dance like you want to dey
Girl just dey bench she dey want to dey
Comments
Post a Comment