[Lyrics] Wande Coal - Come My Way


 I know dem no want make the money to come my

way

If dem know

dem no go let the money to come my way

So I pray make dem no hear am money

money come

my way

‘Cause I know wetin I go do when the money come my

way



When, when no shingbine When the money no dey omo
no shingbine
When, when no shingbine mo shishe mi o sun No shingbine
When, when no shingbine When the money no dey no
shingbine
When, when no shingbine I dey double up some


I know, dem know want make the money to come my

way

If dem know, dem no go let the money to come my way

So I pray, make dem no hear am when the money come

my way

‘Cause I know wetin I go do when the money come my

way


Na him lift me up, him no give me up

Na him send this money my way, him no give me up

I go find my way

any day I go find my way

Now God bless me my way and I send this money my

way (iskaba)

Fashionista (iskaba)

Man I pull up in the Aston (iskaba)

Fiesta, fiesta (iskaba)

when I pull up

A fiesta (iskaba)

Ayy, fashioning star

Man I pull up in the Aston

Fiesta, fiesta, when I pull up, a fiesta (iskaba)


I know

Dem know want make the money to come my

way

If dem know

Dem no go let the money to come my way

So I pray 

make dem no hear am money money come

my way

‘Cause I know wetin I go do when the money come my way

Comments