[Lyrics] Seyi Vibez - NSNV (NO SEYI NO VIBES)

 


Bimo shen mi, l’ola Oluwa ni l′ola Oluwa ni

Blessings on blessings all over me

I don do many things kinto ma k’orin

‘Cause every time I reason oh

All I want is money

I′m never caught in a robbery

I don′t take what doesn’t belong to me

One man mopol, kode si elomi

Surprise succeed, make I no go Ceaser

When I check my time, I see say no time

I pray to Jah and I pray tight

But, mummy say 

I go dey fine

Mo ma ranti even when I dey far

Mi dice still rolling

Rolling Dollar

Current president go turn former

B’aye shen yi, we dey change

Put some respect on my name

No Seyi, no Vibez 

Call my name

No Seyi, no Vibez 

Call my name

No Seyi, no Vibez 

Call my name

No Seyi, no Vibez  

Call my name

No Seyi, no Vibez  

Call my name

No Seyi, no Vibez 

Call my name

No Seyi, no Vibez 

Call my name

No Seyi, no Vibez, ah ah, yeah

Mafi lo mi, it′s not by force

I no see my sister, I con dey call

I con dey ask   

wetin dey sup

It’s a pity, my sister gone

2014, the boy started

We started the song, dem say we no well

Thank God today, ee don dey make sense

Say na only Jah, the boy no dey fear

No tell somebody

′Cause somebody fit to kill person

Person no fit to kill everybody

If Oluwa bless you, put am for your tummy, ah yeah

When I check my time, I see say no time

I pray to Jah and I pray tight

But, mummy say 

I go dey fine

Mo ma ranti even when I dey far

Mi dice still rolling 

Rolling Dollar

Current president go turn former

B’aye shen yi, we dey change

Put some respect on my name

No Seyi, no Vibez 

Call my name

No Seyi, no Vibez 

Call my name

No Seyi, no Vibez 

Call my name

No Seyi, no Vibez 

Call my name

No Seyi, no Vibez 

Call my name

No Seyi, no Vibez 

Call my name

No Seyi, no Vibez 

Call my name

No Seyi, no Vibez, ah ah, yeah



Seyi Vibez - NSNV [EP]


1. Superstar 


2. Big Vibe


3. Over Sabi  


4. Para Mode 


5. Pay Day


6. Catalyst 


7. God Sent 


8. NSNV





Comments