[Lyrics] Yemi Alade - Enjoyment


 in the mood to jaiye o

I no go kill myself iro nla nla

Wahala no dey finish ah eh

I go happy myself na na na

Ready to go low low

Ready to bo s’agbo

Life na yo lo lo

Life na yo lo lo

Mo fe

Mo fe ki everybody pade mi on the floor

No dey worry at all

Enjoyment

Enjoyment no be for small pikin o

Sho ye

Shey you carry for pocket

Enjoyment no be for small pikin o

Sho ye

I want to party omo 

E le le le

Oga DJ give me some more

E le le le

Bottle after bottle omo

E le le le

Oga barman ye' hm some more

E le le le

Aa aa aa

Enjoyment

Enjoyment

I see you for the corner

Which time you go come holla

My friends, your friends

Tonight we go do one dance

Enjoyment no go kill ee us no

Anything you want order

Wine dey, Whiskey, Sachet ati squardi dey

Ready to go low low (Enjoyment)

Ready to bo s’agbo (Enjoyment)

Life na yo lo lo (Enjoyment)

Life na o lo lo

Mo fe

Ready to go low low (Enjoyment)

Ready to bo s’agbo (Enjoyment)

Life na yo lo lo (Enjoyment)

Life na o lo lo

Mo fe

Mo fe ki everybody pade mi on the floor

No dey worry at all

Aaa

Enjoyment

Enjoyment no be for small pikin o

Sho ye

Shey you carry for pocket

Enjoyment no be for small pikin o

Sho ye

I want to party omo 

E le le le

Bottle after bottle omo

E le le le

Oga DJ ye' hm some more

E le le le

Bottle after bottle omo

E le le le

Aa aa ah

Enjoyment

Enjoyment no be for small pikin oo  (Enjoyment)

Enjoyment

Enjoyment

Enjoyment no be for small pikin oo (Enjoyment)

Sho ye

Enjoyment

QueenDonCom (EP);

1. Ogogoro 
2. Sweety
3. Ike
4. Enjoyment 
5. Dada 
6. Ella 
7. Fire


Comments