[Lyrics] Terri feat. Bella Shmurda, Mohbad - Money


 More money

more money

Anything wey better pass money na more money more money (yeah)

Na the remedy, remedy

Too many nonsense, yanma yanma

Them go laugh like na comedy (sweet life oh)

Ahn

Spoil your girl, spoil your girl

Buy am weavon, buy am Channel

If not, dem go help you

Nobody go tell you

I know imma a sinner man (sinner)

But, I no envy brother man (brother)

I just wan turn to bigger man (bigger)

Nothing i do is for the Gram 

I know imma sinner man (sinner)

But, I no envy brother man (brother man)

I just wan turn to bigger man (bigger)

Nothing i do is for the Gram 

Soldier wan come

soldier come, aya

Barrack still dey, soldier go, aya

Shebi na money you dey chase?

If I get money, I go gbess, ah ah

More money, more money (aya)

When we enter the place, dem dey know we the baddest

More money, more money ah

Omotena come through with Biliki and Agnes

Shole? baby, shole? (aya)

More melodies, baby, enter (aya)

What's up ah, baby, what's up? (what's up?)

Small money, girl you burst up

Shole? baby, shole? (shole? baby, shole?)

More melodies, baby, enter (aya)

What's up ah, baby, what's up? (what's up?)

Small money, girl you burst up

I know imma sinner man (sinner)

But, I no envy brother man (brother man)

I just wan turn to bigger man (bigger)

Nothing i do is for the Gram 

Me, I want more money

Owo t'oma por l'eti

Owo tan fi gb'eshu l'eti

Owo tio si 'inu aza

Ti mo ti gb'owo B (ti mo ti gb'owo B)

Gb'owo T (gb'owo T)

Mo tun gb'owo C (mo tun gb'owo C)

Mo fi'yoku le fun receipt (mo fi'yoku le fun receipt)

Imole

More money, more money (more money)

Gbe lo party, ma na'wo bi E Money (ma na'wo bi E

Money)

More money, more money

Olowo la mo p'onpe ni somebody (somebody,

somebody)

Mo sare bi tyre (mo sare bi tyre)

Awon kan sope "ma tire" (awon kan "sope ma tire")

Won fe pa'na mi bi NEPA (won fe pa'na mi bi NEPA)

Imole ni se, ko shey pa

I know imma sinner man (sinner)

But, I no envy brother man 

I just wan turn to bigger man (bigger)

Nothing i do is for the Gram 

I know imma sinner man (sinner)

But, I no envy brother man 

I just wan turn to bigger man (bigger)

Nothing i do is for the Gram 

I know imma sinner man (sinner)

But, I no envy brother man

I just wan turn to bigger man (bigger)

Nothing i do is for the Gram

Comments