Olorun
Ya
Indomie noodles
Oh shock e wo ba kon
Been chattered life been hard but I'm still dapa
Drip shatter
While una dey hide for COVID I dey spit LAVA
The thing dey fini blood see skin dager tin
The thing dey for mi blood oh
Twenty kele shemi shemi ye for the kondo
Shemi shemi ye
Shemi ye
Your mummy dey do like omo de for the day
Na the reason I like to faaji gon gon
Party like you no imagine gon gon
Owo to wo le ju tell me nor nor
I really like to faaji gon gon
Party like you no imagine gon gon
Owo to wo le ju tell me nor nor
Come na na me make i give you compass
If you call me i no pick no vex I don pass
Cos so many things don dey for my body o
Say hennesey don dey sweet like cuddle o
Personally me I won lie like bob marley
So pass me the lighter pass madi
Call dem the girls Wey like to knack money
Wey dey like money
Cos tonight me I won wound myself
Me I won kill myself
We go je mi sare oo
Say na me do myself
Say na me do myself
Na the reason I like to faaji gon gon
Party like you no imagine gon gon
Owo to wo le ju tell me nor nor
I really like to faaji gon gon
Party like you no imagine gon gon
Owo to wo le ju tell me nor nor
She tell me say she like to faaji gon gon
And she like to mixer mix e alomo with anything that come straight through the door door
Opor gon money jo gbon
She say she wanna mix her thing with ice
She say she wanna do everything she wanna fuck ice prince
She say she wanna touch my por nor nor tonight
She say she gonna loss her mind
Pe lu pieceys oo
Oshey oo
Body to sweet like a sugar oo
Osunu Osunu oda pada ofi ile oo
Stubborn gon gon i give it oo
Na the reason I like to faaji gon gon
Party like you no imagine gon gon
Owo to wo le ju tell me nor nor
I really like to faaji gon gon
Party like you no imagine gon gon
Owo to wo le ju tell me nor nor
Olorun
Bad boy timz in the motherfucking building ing
Lo loading

Comments
Post a Comment