[Lyrics] Peruzzi - Kalakuta


 Manma ribaribari
Ehn ehn
That is the federal ministry now has warned that
Due to what we are seeing
E choke!
Eh eh, eh-eh eh
Choke Norris
Manma ribaribari
Yebaba, yebaba, yebaba, yeba
Nah me wey, me wey dey give dem jara (jara)
Me I no like wahala (rara)
Me I no like to enter, till dem open for me
(Biri bang bang)
You wey, you wey dey kariala, abi?
You nah son of father
Oshey, you nah Larry gaaga, abi?
E go shock you, e go shock you
Mo fa kalaku for kalakuta
Ah, right now I'm brutal
As in, it will move like a puta
I go bloody shoot hеr, with a bazooka
E go go skrrrrrr when e shoot her
Nah you dеy, nah we dey loot am
You wan dey, I go substitute am
'Cause I'm brutal, fuckin' brutal
Still, no wahala, ehn ehn
No wahala
Me I no like wahala
But if you halla, me I go halla, ehn ehn
No wahala
Yehh, no wahala
Say me I no like wahala
But if you halla, me I go halla, abi?
Manma ribaribari eh
Ganja dangbana
Manma ribariba yoyoyo
Choke norris
Manma ribaribari eh
Ganja dangbana (ganja dangbana)
Manma ribariba yoyoyo
Oh, you say you no go believe me
Say you get the level wey go finish me
I do my own, you still dey mimmick me
You copy finish, you wan delete me
So if there's one thing I realise
Mandem get scope but me I wise
And yes dey don try to put their hands
Inside my eyes
But dem realise
Mo fa kalaku for kalakuta
Ah, right now I'm brutal
As in, it will move like a puta
I go bloody shoot her, with a bazooka
E go go skrrrrrr when e shoot her
Nah you dey, nah we dey loot am
You wan dey, I go substitute am
'Cause I'm brutal, fuckin' brutal
Still, no wahala, ehn ehn
No wahala
Me I no like wahala
But if you halla, me I go halla, ehn ehn
No wahala
Yehh, no wahala
Say me I no like wahala
But if you halla, me I go halla, abi?
Manma ribaribari eh
Ganja dangbana
Manma ribariba yoyoyo
Choke norris
Manma ribaribari eh
Ganja dangbana (ganja dangbana)
Manma ribariba yoyoyo
Who say make dem play am?
DJ who say make you play am

Comments

  1. [Intro]
    Mamba ribariba
    Ehn ehn
    That is the federal ministry now has warned that
    due to what we are seeing
    E choke! hehehehehe
    Choke Norris, hehehe
    Mamba ribariba
    Yebaba, yebaba, yebaba, yeba



    [Verse 1]
    Nah me wey, me wey dey give dem jara o (jara)
    Me I no like wahala (rara)
    Me I no like to enter, till dem open for me
    (Biri bang bang)
    You wey, you wey dey carry hala, abi?
    You nah son of him father
    Oshey, you na Larry gaaga, abi?
    E go shock you, e go shock you



    [Chorus]
    Mo fa kalaku for kalakuta
    Ah, right now I'm brutal
    As in, if you move like a puta
    I go call the shooter with the bazooka
    E go go skrrrrrr when e shoot am
    Nah you dey (*gasp*) nah we dey loot am
    You wan dey, I go substitute am
    'Cause I'm brutal, fuckin' brutal



    [Post Chorus]
    Still, no wahala, ehn ehn
    No wahala
    Me I no like wahala
    But if you hala, me I go hala, ehn ehn
    No wahala
    eh, no wahala
    Say me I no like wahala
    But if you hala, me I go hala, abi?



    [Interlude]
    Mamba ribaribari eh (cho cho cho cho cho)
    proper dangbana (E Chuck)
    Mamba ribariba yoyoyo (Chuck Norris)
    yo, yo, Ehh
    Mamba ribaribari eh
    Ganja dangbana (ganja dangbana)
    Mamba ribariba yoyoyo (wa wa wa, wa wa wa


    [Verse 2]
    Oh, you say you no go believe me
    Say you get the level wey go finish me
    I do my own, you still dey mimmick me
    You copy finish, you wan delete me
    So if there's one thing I realize
    Man dem get scope but me I wise
    And yes dey don try to put their hand
    Inside my eyes but dem realize say...



    [Chorus]
    Mo fa kalaku for kalakuta
    Ah, right now I'm brutal
    As in, if you move like a puta
    I go call the shooter with the bazooka
    E go go skrrrrrr when e shoot am
    Nah you dey (*gasp*) nah we dey loot am
    You wan dey, I go substitute am
    'Cause I'm brutal, fuckin' brutal



    [Post Chorus]
    Still, no wahala, ehn ehn
    No wahala
    Me I no like wahala
    But if you hala, me I go hala, ehn ehn
    No wahala
    eh, no wahala
    Say me I no like wahala
    But if you hala, me I go hala, abi?



    [Interlude]
    Mamba ribaribari eh (cho cho cho cho cho)
    proper dangbana (E Chuck)
    Mamba ribariba yoyoyo (Chuck Norris)
    yo, yo, ehh
    Mamba ribaribari eh
    Ganja dangbana (ganja dangbana)
    Mamba ribariba yoyoyo



    [Outro]
    Who say make dem play am?
    DJ who say make you play am?

    ReplyDelete

Post a Comment