[Lyrics] Mr. P Ft. Dj Switch - Prodigal

 

Prodigal ma lo gbe oriwa’

Ogbeni calm down

When you hear the gbedu make you calm down!

Prodigal, ma lo gbe oriwa’

Ogbeni calm down

When you hear the gbedu

Make you calm down!

Who goes there? Na me oh!

When I come dey rock on your radio

We dey give you things on the stereo

Make the DJ make the people come dey bend low

Who goes there, sound killer

Me be the one them needer

Number one! big sister

Me be dey make them teacher

So e bi you girl

You way dey killin dem sha!

Wey make the Dj don turn table

Say make you show dem say you capable

Aah ha haahh!

Shay you dey see now

Me don dey killin dem sha!

Me make the Dj don turn table

Me i fit show dem say me capable

Oya oya oya! Aah ha haahh!

Prodigal ma lo gbe oriwa’

Ogbeni calm down

When you hear the gbedu make you calm down!

Prodigal, ma lo gbe oriwa’

Ogbeni calm down

When you hear the gbedu

Make you calm down!

Stop it! Don’t do that

I cut off the tree burn through that

Hustle for street don’t know that

You fucking with me... I fuck you back

Nmmmhh prodigal

Now you know me now

Never thought I had the shit that’s gonna blow me now

Put me inna cruiser cos I’m cruising now

Ah ah ahhh ahhahhaa

See me fly ahahhha

Don’t ever let know body stop your shine

I’m going gaga

Me on a joint with da one don dada

Tearing rubber, spraying mulla

Me and your daughters

who is your father aha!

Who goes there? Na me oh!

When i come dey rock on your radio

We dey give you things on the stereo

Make the Dj make the people come dey bend low

Who goes there, sound killer

Me be the one them needer

Number one! big sister

Me be dey make them teacher

So e bi you girl

You way dey killin dem sha!

Wey make the Dj don turn table

Say make you show dem say you capable

Aah ha haahh!

Shay you dey see now

Me don dey killin dem sha!

Me make the Dj don turn table

Me i fit show dem say me capable

Oya oya oya! Aah ha haahh!

Prodigal ma lo gbe oriwa’

Ogbeni calm down

When you hear the gbedu make you calm down!

Prodigal, ma lo gbe oriwa’

Ogbeni calm down

When you hear the gbedu

Make you calm down!

So e bi you girl

You way dey killin dem sha!

Wey make the Dj don turn table

Say make you show dem say you capable

Shay you dey see now

Me don dey killin dem sha!

Me make the Dj don turn table

Me afit show dem say me capable

Oya oya oya! Aah ha haahh!

Prodigal ma lo gbe oriwa’

Ogbeni calm down

When you hear the gbedu make you calm down!

Prodigal, ma lo gbe oriwa’

Ogbeni calm down

When you hear the gbedu

Make you calm down!

Ogbeni calm down

When you hear the gbedu make you calm down

Comments

Post a Comment