[Lyrics] DJ Tunez ft. Olamide - Require

(?)

P

Gi giv Give dem

Baby I’ll be on my way

I’ll be on my way

If you tell me say

You go give me love today

Girl ee don tay wen me I dey wait Wey me I dey wait 

Make you give me love

Make you give me love eh

You swinging body like you go got no ribs oh

You dey scatter with your waist and hips oh

Undertaker kill me softly please oh

You dey make my heart dey do kiss kiss oh

Oya make we dey fire

Omoge kilo require

Tell me what’s your desire

I dey hot like Timaya

Timaya oh Timaya

Omoge kilo require

Timaya o Timaya

I dey hot like Timaya

Another man can't do you 

The way I won handle you

Blow me out like a candle

Like you do me voodoo Erica badu

I wanna give you left and right

Wanna study your your body Language now

Coming out straight to you now now

Not corn ee like like a langbe jina oh

You swinging body like you gat no ribs oh

You dey scatter with your waist and hips oh

Undertaker kill me softly please oh

You dey make my heart dey do kiss kiss oh

Oya make we dey fire

Omoge kilo require

Tell me what’s your desire

I dey hot like Timaya

Timaya oh Timaya

Omoge kilo require

Timaya o Timaya

I dey hot like Timaya

Baby I’ll be on my way

I’ll be on my way

If you tell me say

You go give me love today

Girl ee don tay wen me I dey wait Wey me I dey wait 

Make you give me love

Make you give me love ye

You swinging body like you gat no ribs oh

You dey scatter with your waist and hips oh

Undertaker kill me softly please oh

You dey make my heart dey do kiss kiss oh

Give dem

(?)

(?)

Comments